“For those of Una wey never travel, #UK na better place o. Nigeria still dey 1996, they’re using us in #Nigeria, no good infrastructures. Mago mago na so we just dey live for Nigeria. As I just dey enter UK. The way I just dey get joy. The things I saw in the UK, I only see it on #TV. Thanks to God and Davido. If no be Davido I no sure say I go go #oyibo place for my life....."
– Nigerian skit maker Carter Efe has expressed excitement over his first experience in the United Kingdom, comparing the country’s infrastructure and standard of living with Nigeria.
Read more
– Nigerian skit maker Carter Efe has expressed excitement over his first experience in the United Kingdom, comparing the country’s infrastructure and standard of living with Nigeria.
